Saturday 21 August 2010

Timaya - PlantainBoy [LYRICS]

Man I don't owe anybody anything mehn
I want to live my life the way I can man
I no come Lagos to come preach
See my life now (Uhu-n)

[Verse]
See them know me wella
Everybody know me as Mr. Timaya
Look I'm a common plantain seller
God don change my name to Timaya (ohh aii)
I dey for choir (eyy)
Back in the days for mountain of fire
Na so I just dey halla (halla)
God don answer my mama prayer (ohh aii)
Ohh- e ge gbu mmadu eyyy
This boy a bia kwanna eyyyy (a bia kwana eyy)
Everybody don dey feel me eyy
True story twist my name eyy (CHAI)
I ride okada, e no mean say
You no go drive hummer aii (ahan)
Even if you sell pure water
Eee no mean say your life dey for gutter (everybody everybody)

[HOOK]
But im still that plantain boy
Na me be the pikin wey dey give him mama joy
Many people see me as a useless boy
But thank God today I'm a very big boy (aii-aii-aii)
Not just a big boy but a very big boi eyy ai
Im a very rich boi
Eyy my God e don lift me high eyy (ohh-ohh)

[Verse]
From nobody come you make me a somebody (somebody eyy)
Ohh my God I'm so happy eyy
For everything wey you do for me (aii)
I dey on my own ee-yay
Jehova just bless mee ee yay
Everybody wey dey rich and famous
I no know why people too dey jealous (Chinekeme)
Mo dupe l'owo iro ti to se fun mi
Mo dupe l'owo iro ti to se fun mi
You can not stop us
I'm coming in the name of Jesus
Na so I dey sell plantain ee-yay
Every Saturday,(everybody fry plantain ohh)
Me and my mama we dey sell plantain (ohhh)
Na my mama plantain ohh (everybody-everybody)


[HOOK]
Im still that plantain boy
Na me be the pikin wey dey give him mama joy
Many people see me as a useless boy
But thank God today I'm a very big boy (aii-aii-aii)
Not just a big boy but a very rich boi eyy aii
Im a very rich boi
eyy my God you don life me high (ohh-ohh) 


[Verse]
I tell them say, alanta-lanta people dey plan make i fall (fall)
Every night and day, they wan see me fall (fall)
But Jehovah nissi just make me tall
My guy all fingers are not equal
People dey plan how to see me fall over
Every time dey wan me make I go under
Chai, Jehovah don make me prosper
I go just dey make am three one knees*
I wanna know why eyyy
Dem no like somebody wey dey grow (wey dey grow)
If dem see say you dey make am
Dem go want you make you slow (slooow)
Ohhh you can not stop me (eyyy)
Jehovah dey by my side eyyyy
You can not stop me eyy
Jehovah dey by my side eyyy
Plantain seller eyyy I swear una know me wella
Eyyy everybody I'm a plantain seller
Even everybody dem know me wella chaii
Dem mama dem know me wella
ehhh our papa you go know me wella
Mama and Papa dem know me wella (wella, wella)
See I'm still that plantain seller
Eyy I swear una know me wella
Eyy everybody I'm a plantain seller
Even everybody dem know me wella chai
Dem mama dem know me wella
Ehh our papa you go know me wella
Mama and Papa dem know me wella (wella, wella)

[HOOK]

ohhh a ee gba eyyy
Thank you for everything ohhh
Eyy my mama eyyy
I remember I sold plantain ohhh
Now my story don change ohhh
Dem wan me make I go back again ohhh
Lai-lai to lai lai I no go fall ohh
Believe in yourself everybody!

2 comments:

  1. heyyyy!!!!!

    Timaya,this music is amazing,when are you coming to Cameroon ?

    ReplyDelete
  2. Royalty free music for use in advertising, commercials, documentaries, businesses premises and more, royalty free music free.

    free nigerian music download & download nigerian music

    ReplyDelete