Saturday 21 August 2010

Timaya - PlantainBoy [LYRICS]

Man I don't owe anybody anything mehn
I want to live my life the way I can man
I no come Lagos to come preach
See my life now (Uhu-n)

[Verse]
See them know me wella
Everybody know me as Mr. Timaya
Look I'm a common plantain seller
God don change my name to Timaya (ohh aii)
I dey for choir (eyy)
Back in the days for mountain of fire
Na so I just dey halla (halla)
God don answer my mama prayer (ohh aii)
Ohh- e ge gbu mmadu eyyy
This boy a bia kwanna eyyyy (a bia kwana eyy)
Everybody don dey feel me eyy
True story twist my name eyy (CHAI)
I ride okada, e no mean say
You no go drive hummer aii (ahan)
Even if you sell pure water
Eee no mean say your life dey for gutter (everybody everybody)

[HOOK]
But im still that plantain boy
Na me be the pikin wey dey give him mama joy
Many people see me as a useless boy
But thank God today I'm a very big boy (aii-aii-aii)
Not just a big boy but a very big boi eyy ai
Im a very rich boi
Eyy my God e don lift me high eyy (ohh-ohh)

[Verse]
From nobody come you make me a somebody (somebody eyy)
Ohh my God I'm so happy eyy
For everything wey you do for me (aii)
I dey on my own ee-yay
Jehova just bless mee ee yay
Everybody wey dey rich and famous
I no know why people too dey jealous (Chinekeme)
Mo dupe l'owo iro ti to se fun mi
Mo dupe l'owo iro ti to se fun mi
You can not stop us
I'm coming in the name of Jesus
Na so I dey sell plantain ee-yay
Every Saturday,(everybody fry plantain ohh)
Me and my mama we dey sell plantain (ohhh)
Na my mama plantain ohh (everybody-everybody)


[HOOK]
Im still that plantain boy
Na me be the pikin wey dey give him mama joy
Many people see me as a useless boy
But thank God today I'm a very big boy (aii-aii-aii)
Not just a big boy but a very rich boi eyy aii
Im a very rich boi
eyy my God you don life me high (ohh-ohh) 


[Verse]
I tell them say, alanta-lanta people dey plan make i fall (fall)
Every night and day, they wan see me fall (fall)
But Jehovah nissi just make me tall
My guy all fingers are not equal
People dey plan how to see me fall over
Every time dey wan me make I go under
Chai, Jehovah don make me prosper
I go just dey make am three one knees*
I wanna know why eyyy
Dem no like somebody wey dey grow (wey dey grow)
If dem see say you dey make am
Dem go want you make you slow (slooow)
Ohhh you can not stop me (eyyy)
Jehovah dey by my side eyyyy
You can not stop me eyy
Jehovah dey by my side eyyy
Plantain seller eyyy I swear una know me wella
Eyyy everybody I'm a plantain seller
Even everybody dem know me wella chaii
Dem mama dem know me wella
ehhh our papa you go know me wella
Mama and Papa dem know me wella (wella, wella)
See I'm still that plantain seller
Eyy I swear una know me wella
Eyy everybody I'm a plantain seller
Even everybody dem know me wella chai
Dem mama dem know me wella
Ehh our papa you go know me wella
Mama and Papa dem know me wella (wella, wella)

[HOOK]

ohhh a ee gba eyyy
Thank you for everything ohhh
Eyy my mama eyyy
I remember I sold plantain ohhh
Now my story don change ohhh
Dem wan me make I go back again ohhh
Lai-lai to lai lai I no go fall ohh
Believe in yourself everybody!

Friday 20 August 2010

Terry G - Change am [LYRICS]

Ahaaa...igbeee (igbee)..a iti man a iti man a iti man a iti man ti le..

[HOOK]
Ti le I wan change am eyy (I wan change am)
Orisemi I wan change am eyy (I wan change am eyy)
Na my style eyyy (na my style eyy)
Na my own way (na my own way aiii)

[Verse]
a pu pum pum put a pu pum
That pu pum make me groove (ahh)
Lookin at the way she dey grind
oMo e dey make me dey loose up my mind
oMo me no hesitating
Me I always want to come penetrating
oMo ginjah the president
oMo me a do it and me no hesitate
She no wana leave me alone
She say she dey gbadun my gbunda
She wanna make me dey moan
She say you like my ginjah the swaggah
And I will always want to penetrate the thing
Always Terry g you wanna ginjah the thing
Linga.linga.linga.linga.linga e dey sweet am
Linga.linga.linga.linga.linga the creepa*


[HOOK]
ti le ti le I wan change am eyy (I wan change am)
Orisemi I wan change am eyy (I wan change am eyy)
Because say na my style eyyy (na my style eyy)
Oya ti le wind it wind it ya ya ya ya ya ya

[Verse]
OOhhhhhh..ooweee
No call me ginjah again oh
Abeg no call me the swaggah again ohh
Abeggie no be hitmo* the hitman*
ee gbe gbe ti gbe gbe o
And me I dey rock up the rhyme
lii linga linga linga linga linga lingah laii
Ti gbe ti gbe ti gbe ti gbe ti gbe gbe ti gbe (heey)
gbe ti gbe ti gbe gbe ti gbe
Kai babalawo go dance o eyy
Babalawo go dance o eyyy
(GIbberiSh)

[HOOK]
tile tile me I wan change am eyy (oya change am, change am!)
Orisemi I wan change am eyy (oya change am, change am!)
Because say na my style eyyy (na my style eyy)
Oya tile wind it wind it ya ya ya ya ya ya


I represent iju (ahh) 
I fit to change am for iju (haa)
Omo me I no be mumu (haa)
Omo no be wuru-wurru (haa)
Say me a me a me a me a wind
me a me a me ah me ah wind pun d hand
me ah me ah represnt a ginjah for the rhyme 
We no dey stadun* ur rock from the awl* eeee

[HOOK]


OREZI - High B.P. [LYRICS]

They-the-they call me orezi - ohh-oh-oh-ohhh-oh (2tms)

[Verse]
See I been go this party yesterday where I met this fine baby (baby)
And my brother man I no fit shout I say this girl sexy (she sexy)
And if you see the way she dey roll, she dey make me dey jisoro
As I dey see am, I dey see am, I dey feel am
Me sef I, I no go mind make I do am
I dey gbadun her body I no fit lie
She dey make me kolo from the way that she wind
I'm like do you have a boyfriend
She said no,no, no, no, no, no, no
I'm like would you be my girlfriend
She said yes OREZI I don't mind
Your the finest thing that Iv seen tonight
And I want you to be my baby.

[Hook]
The way you do the things you do
You go give me high B.P.
And when you put that thing on me
I dey loose my senses
You dont know what your doing to me girl
You dont know what your doing to me
You dont know what your doing to me girl
(You dont know what your doing to me)
Omo you dey bone* me ohh-ohh
You dey bone me ohh-ohh-ohh

[Verse]
Suddenly she start to move her body like a snake(ohhh)
I don dey salivate
Me I just dey pray say make she no dey menstruate
Cause the way her sexy body just dey vibrate
Oh lord oh (ohh lawd ohh)
This girl dey make me dey crase for her
Ill do anything for her
She will be my new lover tonight (ohhhh)
Tell me what your thinking
Cause Im willing to buy you anything you want
Girl you got me feeling something (something)
That I'v never felt before (ohhh)

[Hook]

I'm like do you have a boyfriend
She said no, no, no, no, no, no, no

I'm like would you be my girlfriend 
She said yes OREZI I don't mind


Your the finest thing that Iv seen tonight
And I want you to be my baby
I say your the prettiest thing that Iv seen tonight
And I want you to be my girl

[HOOK]

Wednesday 18 August 2010

2 Shotz - Oyoyo ft YQ

[Bridge]
I gotta keep on holding it down
And aint no bagger is stopping me now
Anywhere wey we dey
Anything wey we say
See the people them believe us
Any party wey we show face
People go dey pay cause they want to see us

[HOOK]
Them holla 2shotz (oyoyo)
Them say ekabo (oyoyo)
Them say ndewo (oyoyo)
Sanun ezuwa* (oyoyo)

[2SHOTZ]
Its 2shotz, check the minimum wage
And everybody here look a similar age
Throw the rhythm on the beat while im rocking the stage
and put your hands in the air and keep yelling with rage (eyy)
and every time that I speaking a rhyme
I add a dime to my pocket cause I aint got time
Kimafive* give me five on my back hand side
And everybody on the side keep standing in line (line)
Lets go this is album five
YQ and I making all the ladies smile
Meanwhile, Im keeping it steady
And I hope my naija people are ready
And the rhythm is heavy
And you gatts to recognise I rock steady
Im kicking this sound for sound
Pound for pound
Cant you see Im holding down

[Bridge] - [Hook]

[YQ]
See from naija to yankee
We dey make everybody them holla oh no (oh no~!)
For UK dem like we
Any time, anywhere dem wan snap we photo
If you check my style, walahi ta lahi
you go like me die im so fly
go my website, read my profile
Me im offside* Im alright (alrriiiight)
yee...oyo yo si bi omo
If you follow me ma nu e mo no
I get swag wey go make you dey no no
Im toast* to do e

[Bridge] - [Hook]

[2Shotz]
So im back again, on my 5th L.P.
So whats next, I already dey platinum (platinum)
yes boss, I get bragging rights
so you just hate, cause my swag is tight
You fit call me bros or 2 baba
Whatever way you take it im still up the ladder
Your FADA!!
If you wish I fail
With my hands on deck my ish will sail*
I spit rhymes to blow up your eardrums
Im fearsome, this is how you go cheer some*
Im not a virgin like branson
My maga don pay and its not Kelly Handsome
a te ko lo la ye, o bu ni sike bia ga n le
a yan biala bia kan gawa 2shotu
UMUNNAMU!!

[Bridge]---[Hook] 3times

Banky W - Strong thing [LYRICS]

Ye-ya-ga ye yeey...mmhhh (lets go) ahhh
ahhh.ahhh...ahhhh-yee ai..ahhhh- ahh- ahh--ahhah

[Verse]
Get this omoge wey catch my eye, i see am for sure, (I see am for sure)
Never seen a girl that looked so fly, is she alone (Im wondering)
Is she alone see girl i no go let you walk on by
Can we take it slow (eyy) [can we take it slow]
To many questions running through my mind
Where you dey go (hmm) I wanna know
Let me introduce myself Im Banky W
Dont mean to trouble you
Need to know if you would let me
get to know you cause you got me in the mood
Many things that we can do baby biko test me

[Hook]
Omo you dey push my button (ting-ting)
Blow my heart (pi-pi-ping)
Dial my number (ring-ring)
Things you do
Omo you dey make my heart go (bim-bim)
Make me wanna (sing-sing)
Baby ohh you dey do me storng thing (strong thing)

[Verse]
Haba, you dey do me strong thing
Come on over here make I tell you something like (sshhh)
Listen, dont know what your missing
When you tell me that your with him
I keep on wishing that your with me
Every time you see me on your tv...screeen
Know this much is true
I dey feel like say i dey do the things i do
Because of you, baby girl
Let me show you that im Banky W
Dont mean to trouble you
Need to know if you would let me (eyy)
Get to know you cause you got me in the mood
Many things that we can do
Baby biko test me.

[HOOK]

[Banky Rap]
Girl you dey make me dance fuji
You dey make me love you truly
I no know wettin dey do me
Be like say i dey for movie (yee-yaga ye..eyy)
Ooo baby when you dance like that
You go give me a heart attack (heart attack)
You don thief my cardiac
Ole chai make you bring am back
Bring it back, bring it back
Baby girl we can fly fly fly
Ke ma to ju e lo ti ti lai lai
Bring it back, bring it back
Baby girl we can fly fly fly
mo ma to ju elo ti ti lai lai

[HOOK]

Tuesday 17 August 2010

eLDee - Big Boy Ft Olu Maintain, Oladele and Banky W [LYRICS]

abe ori eLDee the don ati Banky W, awon ti yankee,
emi lo ti di yankee o, mo ti gba colin powell kpo lori stage ori e quality!!

[Hook]
I got some stunna shades on
Prada on my back, Louis on my feet
Gucci on my wrist, Im a BIG BOI! (heeey)
They hate on me cause im a Big boy (heeey)
To ri mo juko si nu Bentley, Porsche ati Hummer
Lou-lou spending pounds ati dollar
Im a big boi (heeeeey)
They keep on hating on a big boi (heeeey)

[eLDee]
Eko lo bi mi si, ibe mi mo ti wa
Gotta rep my hood im from Lagos city and naija
I stack chips, my Louis vuitton kicks
wore my automatics* with jewels from conflicts
My money longer than the river Nile o
Connected from Atlanta to Okokomiko
They see me stunting in the murcielago or in the gallardo
Omo we bad o!!

[Olu Maintain]
Poju, poju, gbo gbo wan roju,
They say Mr. Olu don go do ju ju
Na baba God give me I say thank you
Kamakaze on a kentro level
These days Olu ti elevate
In dey relate with secretary of state
Colin Powell o well, dance yahooze so well
Now I owe you so well
Now my album don sell
Too much money i be ga zuwa
Awon aboki gon won sope so nu de zu wa
One billion dollars! As a big boi mo ti hammer

[HOOK]

[eLDEE]
Uhhhhh, I think you like me, you wanna be like me
haters they dont like me cause they aint got it like me
(owww) I get it lou-lou, I spend it lou-lou
Yall need to save but me i got it now, now
See my motto, come wa ya photo
Cash like the lotto, no be otokoto
Money in the duffel bag heavy like gbin gbin
Now I get power like say I been dey gym gym

[Oladele]
Too much money (money) big spending
way we dey burn am you go think say na benson
Tear rubber everything, well almost everything
Soon as I enter O mo ti benter
Why she no go follow me, follow me go
O ti je do do, O ti je do do yoo
Why una dey leju dey leju o
Won to fa bo yo, Won ti fa bo yo o!!

[HOOK]

[eLDee]
They say we dey flex (say we dey flex)
X5, Maybach, Maserati, double R sitting in the garage
But why you dey vex? (why you dey vex)
Is it your money?? Ehn?
Is it your money?? Ehn?
Is it your money?? Ehn?
They say we dey show (say we dey show)
See as pepper dey blow, 40 bottles of mo
Just dey shayo dey go
why you dey vex? is it your money?

[Banky W]
Bad man! Bad to the bone
Ci-ci-city people wont leave me alone (see)
Every other week im in enkomnium*
Haters really hate it see they told me
I got too much money la kpo
no be my fault
Even young kele wanna go
no be my fault
Voice of an angel, flow of a rapper
Face of a fine boy soo much swagger
Repping e.m.e* from Sunday to Saturday
Mo ti so fun ekpe mi o ba e sere
Money on my mind cash comes before honeys
They only want my enticalag* money